Package Boss - Mama (feat. Rothwill)

Cele tan won
Won tan abela
Baby jowo, make I enter
Shogbe l'Accra
You from Ghana
Is this baka
Or na heater
Mama mama
Don't do shit to papa
Kama sama
I no understand the grammar
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Gbedu poto
Gbedu poto
Gbedu wa flow
Baby mujo
Baby go low
Baby go low
Go slow low low
Go slow low low
Go low low low low
Show me the deal
May your bambam dey bounce
Wetin you carry
Wey dey capture the crowd
Show the lagalagaa
Make I chop ofada
Say make I lavish
Make I be ur father
I been dey reason
Make we do kamasutra
Eru wa nile
Emi ke ajigijaga
May your bambam dey bounce
May e capture the crowd
May we do kamasutra
Wanna show u jigijaga
May your bambam dey bounce
May e capture the crowd
May we do kamasutra
Wanna show u jigijaga
If nah your bills
You no need to worry
Bami sherekere
Kin ma fi tibi shere
I dey feel your vibe
Baby no dey sly
Eru po nile
Je kama Shey pelepele
I dey feel your vibe
Baby no dey sly
Eru po nile
Je kama Shey pelepele
It is my time to shine(to shine)
Card no go go decline
No negotiation she's mine
No permutation she's mine
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Ewale ewale
Ewale ewale
No go dey fowo le
Ego dey fowo le
Ah! My shine must shine
Come whine whine
Dem feel the vibe
Ibebe some inside
One side inside one inside
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh
Eeeh oooh

Written by:
Adeoluwa Adenuga, Jude Olutola

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Package Boss

View Profile