Great Brudda Records X Ocean - Daily Basis

I don shamaya
I don
I don jogodo
I don jogodo
I don
I don shamaya
I don shamaya
I don
I don jogodo o
I don jogodo o
Ye !
Make I tell dem
Make I tell dem
Make I tell dem
Make I tell dem how the thing dey be
Make I tell dem how the thing dey go
I fit tell dem on a daily basis (shh)
'Cause dem no know
Dem no know
Dem no know
Dem no know say the thing go show
'Cause everyday I dey smoke Igbo
So dem no know say the boy go blow (ah)
Dem no know
Dem no know
Dem no know
Dem no know say the thing go show
'Cause everyday I dey smoke Igbo
So dem no know say the boy go blow ah
Make I put am for their body
I want start to play make dem soji
Wetin we go spend sheybi na money,
Make dem no too worry, make dem just scatter their body
No go answer sinnerman
No make badman kill your vibez
Jump on another one
Bone any baggaman puff your cigar
See hate from the genesis
No go reason those with the jealousy
Most of dem are smile buh dem are frenemies
Buh no go follow person hate for no reason
Vanity
Vanity
Vanity
That's why Every other day we still lavishing
Awon temi money spending zero dullin'
Any anytime kpe mi I go come through for you
Vanity
Vanity
Vanity
That's why Every other day we still lavishing
Awon temi money spending zero dullin'
Any anytime kpe mi I go come through for you
Ah! I go come
Omo oba I go come
Ye! I go, ye! I go, ye! I go come
Ye! I go come
Omo oba I go come
Ye! I go, ye! I go, ye! I go come
Make I tell dem
Make I tell dem
Make I tell dem
Make I tell dem how the thing dey be (the thing dey be)
Make I tell dem how the thing dey go (the thing dey go)
I fit tell dem on a daily basis (shh)
'Cause dem no know
Dem no know
Dem no know
Dem no know say the thing go show (ah ah)
'Cause everyday I dey smoke Igbo
So dem no knw say the boy go blow
Dem no know
Dem no know
Dem no know say the tin go show
'Cause everyday I dey smoke Igbo
So dem no knw say the boy go blow (ah ah)
Vanity
Vanity
Vanity
That's why Every other day we still lavishing
Awon temi money spending, zero dullin'
Any anytime kpe mi me I go come through for you

Written by:
Abidoye Bido, Daniel Ocean

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Great Brudda Records X Ocean

View Profile