BabyLonl - Wanted

Hello babylonl where you dey?
Omo i dey house oh
Omo dem dey do mass arrest for street oh
Wetin con concern me?
No be my house i dey?
Omo i just say make i let you know say your leg na your bail out

Wuh be that way dey knock for my door
Kor kor kor
I swear mi no go open the door
Ekelebe
Wuh be that way dey knock for my door
Kor kor kor
I swear mi no go open the door
Ekelebe
Wuh be that way dey knock for my door or'or
Mi no go open this door or'or
Dem dey knock for my door o'r or
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe

This life na jungle
No go wrong who go help you
If person show you love omo tell am thank you
I tell you next time them no go shenk you
Kpatapata dem go blend you
All mah men deck Everything set, pull up for the scene
Take a picture for the.
Naso dem slap my face everything con reset
NO BE CHYES

Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe
Oyabaloso

Dat one you dey yarn nar your own
Chima nd ehn friends dem don go.
Nobody fit talk everybody just dey bone
No be so oo
I been think say black life matter
For pitakwa
Dem no send your matter
Cut stunner dread, dem doff my cappa
Damburuba, dem curse my fada.
everywhere scatter scatter, everybody japa.

Wuh be that way dey knock for my door
Kor kor kor
I swear mi no go open the door
Ekelebe
Wuh be that way dey knock for my door
Kor kor kor
I swear mi no go open the door
Ekelebe
Wuh be that way dey knock for my door or'or
Mi no go open this door or'or
Dem dey knock for my door o'r or
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ebelebe
Omo na ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe
Oyabaloso
Ebelebe Ebelebe Ekelebe
Oyabaloso

Written by:
Gift Jackson

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

BabyLonl

View Profile