Oluwa Danke - GUIDANCE

Plenty things wey my eyes don see
Oluwa na dey cover me
Many things wey you never see
Pull all out all my enemies
Mix them all like say na chemistry
Mix them all like say na chemistry

Wake up in the morning
Feeling money Grace
Talk to me make we take selfie
Talk to me make we take selfie
Many things for mind oh oh
Ambition dey one side
Make you live your life oh oh
People dey outside
Comot from my line oh oh
We wan dey one side

Plenty things wey my eyes don see
Oluwa na dey cover me
Many things wey you never see
Pull all out all my enemies
Mix them all like say na chemistry
Mix them all like say na chemistry

Pray for long life and prosperity
To overcome all principalities
Face the dream and reality
Tunnel vision is all you need
Soldier go soldier come
All you need is a peaceful heart

Plenty things wey my eyes don see
Oluwa na dey cover me
Many things wey you never see
Pull all out all my enemies
Mix them all like say na chemistry
Mix them all like say na chemistry

Plenty things wey my eyes don see
Oluwa na dey cover me
Many things wey you never see
Pull all out all my enemies
Mix them all like say na chemistry
Mix them all like say na chemistry

Written by:
happy jason

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Oluwa Danke

View Profile