Flower Boys - Drop

Drop
Badboi chula o
O ye ye e e olurun
Tori Mofe lowo Mofe kole
Mofe ra Motor Mofe ma jaiye
Lati Omode ni mo deti mo way
And I don dey grind just to get the pay eh eh
You con dey think say I be Omode
Cause if the money
You wan Dey downgrade
Alaye no dey think am
This is a game I fit to get big pay

Drop drop drop drop drop drop eh
Man was born from the dungeon eh
Always working for that Billion
Man just wan sing
Say man just wan drop song eh

Lati Omode I don dey reason say again e go be the day eh
Shey I go blow one day
Shey me and my guys
Shey we go party one daw eh eh
But me get believe o
Say if e go be my guy e go be o
So don't you ever stress me now
Say me just wan jaiye o
Say me just wan faaji
Say me just wan faaji
Me just wan parte o
Pelu omo Thirty
Say baby don't try me
Don't you ever whine me
Just dey beside me
Girl just be my darling
I gat the loving
But girls you bad o
Girls you gat many things
You don't wanna talk
You fuck taye fuck am for the money
Duck am for the love
Wey you fuck am for the Bentley
But she get the butty na
Southy lo ni idi na
She made believe that
They wey she dey grind pon pon me
High high

Jowo gbo oun ti mo fe so
Jesu Oma kin shey professor
Anything I say take precautions
No addiction to this drugs
E dey kill young o eh
Bad man take colo o
Bad man ti colo o
Bad man ti salo o
Say bad man ti shagbo
Say oju bad man ti colo
Oju deti colo
Lala le Sunday mo ma gba owo
Mode ma faaji
Lala le Monday I gat to stay woke
Cause I gat to cash if money
Money you ain't talking
Money you are talking loving
I want loving but bills
I want money

Written by:
Olukiran Lekan

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Flower Boys

View Profile