YUNG NEE - My Way

All the bad things wey them talk
Me no dey reason am at all
Me just dey do my thing my way (x2)
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Am drowning in my thoughts all day
Soso wey I call e don run away
Na who I wan explain give
Make my giver no go run away
Na only me know wetin I dey face
As I dey run my race make I no go crazy
Buckle up my shoe make I no go fail
Me I pray to Jah make I get the pay
Yolo
Life is Yolo
No go dey wish your brother make e go low
No go
Padi no go
If dem no call you padi no go
When the hustle start to pay my face go kon fine
My face go show and my shoe go shine
Me no rush everything na time
Everything na time
All the bad things wey them talk
Me no dey reason am at all
Me just dey do my thing my way (x2)
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
I get little thing wey I wan yarn
Ti mba ni kin soro where I wan start
Where I wan start
Where I go land
Me I keep to myself me I no shout
Me no dey shout mio pariwo
Me I do my thing on a low low
Empty barrel lo ma npariwo
Me no dey shout make dem no think say I don physco
All the bad things wey them talk
Me no dey reason am at all
Me just dey do my thing my way (x2)
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan
Oluwe mawe oluwe bami wé ewe kan

Written by:
Ajarat Lawal

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

YUNG NEE

View Profile