Moses Bliss, Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja and Ajay Asika - You Are Great

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You
Dem for don laugh me no be today
Ebenezer, You dey show me Your grace
Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (yeah)

Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o

Oh my daddy o
When e sour You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o
E dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me oh
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow

(Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Baba no dey delay
If I call am na cha cha cha
Everything na confirm
E no get hand for yama yama
I can't explain the wonders
Of Your presence in my life
Na only You be God
I know wey nor go fit to lie
Ojumegbo Judah (Judah)
I troway salama (salama)
Onyenememma (memma)
I'll praise You forever, yeah

When you check am you go know (you go know)
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
See na Jesus we dey show

(Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah Bu Onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

Written by:
Asika Oaikhena Destiny, Chizie Ordu, Fafowora Oluwagbeminija Joshua, Festus Ogbidi, Moses Uyoh, Nerat Favour Chuwang

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Moses Bliss, Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja and Ajay Asika

View Profile