Ace Blv - Kilonso

(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Prodoctor)
(Mama kofo)
I wón chop your pomo no mercy
This thing wey you carry too heavy
Omo ti mò gbe wa ò sexy
Ò kefty ò classy yea yea

Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe
Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe

Mama Kofo
Olofofo
Dey go your own
Me I no want trouble
Mama Kofo
Olofofo
Dey go your own
Me I no want problem

Jejely I dey here on my own
Do your own make me sef dey my own
I no dey talk dem say I too dey code
Wetin you go do wey them no go talk gon

Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe
Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe

Mama Kofo
Olofofo
Dey go your own
Me I no want trouble
Mama Kofo
Olofofo
Dey go your own
Me I no want problem

(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)

Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe
Kilonso Kilonso Kilonso baby
Onyara onyoshi onyo onyiberibe

Ace Blv
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
(Mama kofo Mama kofo)
I no want problem

Written by:
Akbar Yakub

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Ace Blv

View Profile