M.G Flamez - No Form

Yeah
E no dey good to dey form oh (Ecstasy)
Because you nor know who, go help oh
As you dey hustle oh
Na God abeg oh
Yeah!
Abeg no worry me
If na fake life don't bother me
My own sef dey for my body oh
I'm just tryna be a better me
Embrace my pedigree
I'm tryna elevate my family
I pray as I dey chase the money so
Make mama no bury me
Because of the lifestyle these cheques dey bring
The song too dope even my ex dey sing
Probably on ecstasy
Left math class I no dey find Exes/X's
But I dey find blessings
And that's on the vessel of God's mercy
That's on the vessel of God's mercy
Yeah
E no dey good to dey form oh
Because you nor know who, go help oh
As you dey hustle oh
Na God abeg oh
God abeg oh (God abeg oooh)
E no dey good to dey form oh
Because you nor know who, go help oh
As you dey hustle oh
Na God abeg oh
Yeah
And that's why I pray (I pray)
Make you dey guide my way from bad minds hating
Make you prolong my days (my days)
Make you secure my grace through this paper chasing
Make you dey bless my days (my days)
Make you dey bless my way as I'm paper chasing
Lord as I'm paper chasing ye ye ye
And that's why I pray (I pray)
Make you dey guide my way from bad minds hating
Make you prolong my days
Make you secure my grace through this paper chasing
Make you dey bless my way
Make you dey bless my days as I'm paper chasing
Lord as I'm paper chasing ye ye ye
Protect me from things unseen
Pardon a nigga for the days that I took for granted
Lord have mercy I've sinned
Uh
And that's why I'm on my knees to say
Thank you, I'm grateful for your love
You're everything and more
I'm grateful for the breath in my lungs
I hope to right all my wrongs
And be better than I was
And speak life with my tongue
E no dey good to dey form oh
Because you nor know who, go help oh
As you dey hustle oh
Na God abeg oh
God abeg oh (God abeg oooh)
E no dey good to dey form oh
Because you nor know who, go help oh
As you dey hustle oh
Na God abeg oh


Written by:
M.G Ben

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

M.G Flamez

View Profile