Japhy yo - Talk (feat. Wizdom247Comedian)

Zero pressure
Bro i hustled
Tell me how to double up
Sharp
If dem wan talk make dem talk
If dem wan talk make dem talk
I no fit fight anymore
I no fit fight anymore
Love is priceless
Even in little fractions
The street just care less
And you cant trust a brother man
You don't know my pain
This shit is driving me insane
So i just need my space
To take away this stains
Na only God wey dey run am
247 247 247
Na only God wey dey run am
2 4 7
Na only God wey dey run am
Eh
I don't know what i feel
If it's cold or ice
Coming from far in my caravan
I wanna blow loud like a jagaban
When you see me you go shake like a harmattan
In every season every weather even ramadan
Na their face dem go hide o lagbaja
I say na their legs dem go shake o garala o
My enemies all their plans go paralyze
Oh eh
My enemies all their plans go paralyze
Life is so deep that i can't define
When it's my time i go wine and dine
Mehn i see the sign, me i no go blind
Big energy me i no go slack o
Na only God wey dey run am
(Run am... run am)
247 247 247
Na only God wey dey run am
2 4 7
Na only God wey dey run am
Na only God wey dey run...
Na only God wey dey run am..
Na only God wey dey run am...
Uwoh woh woh
Na only God wey dey run am
See na only God wey dey run am
Only God wey dey run...
Na only God wey dey run am


Written by:
CHARMAINE ALVAREE MUNROE, JAMMY JAMES

Publisher:
Lyrics © Royalty Network, O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Japhy yo

View Profile