Japhy yo - Blessing

Wahala no go dey
If money dey yakpa
Na why me dey chase raba
Everyday no time
Plenty problems we dey see
Some of dem risky we dey fear
Lots and lots wey we dey hear
Wah wah wah
Yee Yeee
You get money, you get plenty respect
Yee Yeee
Even your enemies go become your friend
Yee Yee Yee Yee Yeeee
You get money, you get plenty respect o....ah...
Even your enemies go become your friend
Yeah yeah
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
You gotta hustle then you chop
For everyday wey we no dey sleep
For all the candle we don burn out
You got to hustle forget aproko
You dey look me like photo
Me i no dey send you not even close
I got my problem i want to solve
Yee Yeee
You get money, you get plenty respect
Yee Yeee
Even your enemies go become your friend
Yee Yee Yee Yee Yeeee
You get money, you get plenty respect o....ah...
Even your enemies go become your friend
Yeah yeah
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Baba shower your blessing
Ye ye
Baba shower your blessing now
Baba shower your blessing


Written by:
Japhet James

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Japhy yo

View Profile