BabyLonl - ODESHI

Ya ya pande, babylonl pon deck
Madting
If you hear my story, you go pause
I dey guide my way, Make i no loss
Wake up Sunday morning, I go church
Easy, easy, pleasure, I no rush
Steady money calling, mi a no fi lock up
Turn up for the settings, mi a no fi fuck up
Enemies dem calling, but I no di pick up
Blessings for my body, E dey totoro mi toto
Mi a just dey grind i dey hustle, here
Mi a no get time for all these shwaties, yeah
When I'm happy, you should know there's molly, yeah
Mi am holy, Me i feel like Moses, yeah
Money calling, running, falling
Something touch me for my body, yeah, yeah
Wake up, wake up, Islandly
Many, many things wey my eyes don see
This one no be joke, no be hide and seek
You no fit relate, cause you no come from the street
Cause I'm physically fit, I can feel it in my spirit
Say bottega for my feet, and you know my team lit
When you hear the gbedu omo, make you put am for repeat
Put am for repeat, I say put am for repeat
Mi a just dey grind i dey hustle, here
Mi a no get time for all these shwaties, yeah
When I'm happy, you should know there's molly, yeah
Mi am holy, Me i feel like Moses, yeah
Money calling, running, falling
Something touch me for my body, yeah yeah
Money calling, running, falling
Something touch me for my body, yeah yeah


Written by:
Gift Jackson

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

BabyLonl

View Profile