SteadyJ - Fear God

Nothing weh go work for you if you no believe
Thomas no for doubt walahi if e know the need
As long as I dey breathe for life I no retreat
Omo hunger no dey kill my guy body na meat.
Been a long time I dey hustle I dey wait for God's time
I'm satisfied on my own comot eye if it's not mine
No pain no glory emi lokan
On God it's our turn to shine
I Don't tell no stories if e no come I just know that it's not mine
No matter how man bad it is better to fear God
I'll never loose my guard I decided to near God
As I dey love myself I dey love my neighbor
Dey wan destroy my joy I decided to tell God
See I decided to speak my mind
Read in-between the lines, I crossed my T and I dot my Is
E no get wetin I do but them change am for me it's a testimony I rose above all their lies
I suffer no be chose I dey work like jaki, ask alhaji if u no believe me
See I dey ginger myself by myself I no come here to play ball this no be konami
Na spiritual dey control the physical so I'm going down on my knees
Now they wonder why dey never see me cap
The support I'm getting is minimal
Everybody looking at the dark sheep saying steady J be a hooligan
Brother loose guard I was looking for exposure
I dey forgive and move on
I'm not looking for closure
If I go broke na my business man I'm finessing
Been a long time I dey hustle I dey wait for God's time
I'm satisfied on my own comot eye if it's not mine
No pain no glory emilokan
On God it's our turn to shine
Don't tell no stories if e no come I just know that it's not mine
Woke up at 10 cos I slept at 8
Leave am for me cos I'm best at it
Not to brag
I use my tongue to count my teeth
Never doing bad no wan end for karma pit
Close your eyes and pray men that's how you stay connected
Am still alive today
All the bad belle still have nothing to say
I dey mind my p I'm well respected
E be mortuary weh I for dey
I'm down on my knees praying to God for direction
I resist temptation
Fine kele dey my room but I'm getting no erections
I'm ready for war you can't pay for the numbers on me side no be naija elections
Been a long time I dey hustle I dey wait for God's time
I'm satisfied on my own comot eye if it's not mine
No pain no glory emilokan
On God it's our turn to shine
I Don't tell no stories if e no come I just know that it's not mine
No matter how man bad it is better to fear God
I'll never loose my guard I decided to near God
As I dey love myself I dey love my neighbor
Dey wan destroy my joy I decided to tell God
Nothing weh go work for you if you no believe
Thomas no for doubt walahi if e know the need
As long as I dey breathe for life I no retreat
Omo hunger no dey kill my guy body na meat.

Written by:
Ologe Olorunjuwon

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SteadyJ

View Profile