SteadyJ - Silent Cry (feat. Zeus Babaa)

Who they
Dey call me Zeus baba oh
Five in the morning
Man go dey reason
How to make his daily bread
Moving down the streets wo woo
Trying to be strong and tough
Make e mama chop
Make e papa chop
Make him person chop eh lee ooh
Carry the whole world fucking world in his head and shoulder
Juggling different roles
Doing the impossible
I wish dem know wetin man dey pass through
Na silent cry whey man dey cry
Lost in the middle of an ocean
Because e dey find greener pastures
Pressure with a lot of expectations
Na Silent cry whey man dey cry
But Am so high
Am so high eh
But ill be alright
But Am so high
Am so high eh
But ill be alright
I'm trying to be a better me there will never be another person like me
Some things dat can never b
The good the bad the ugly the unspeakable of we've seen them all
Nothing whey my eye nor see
So many stories my scars can tell
Steady J am with the Zeus dropping classic shit u can't flush it
Stories my eyes Dey tell
Na because of wetin eye dey see
Nain make we Dey close am to pray
Nobody care about your feelings pull urself together brah
We tryna find solutions like algebra
Nobody for the street be your OG brah
Even the girl them boku them be gold diggers
If there's something I'm a never get enough of
Is the love dat I be getting and hearts dat decided not to shut off
I was crying in silence
I mean dead silence
Ah be alright
When I feel so trapped in this crazy world
Ah be alright
When the money no wan come make I jaiye
Ah be alright
Even wen my fellow man, wan dey ride on my feeling
Wan dey make me wan make me loose my sanity
Ah be alright
Juggling different roles
Doing the impossible
I wish dem know wetin man dey pass through
Na silent cry whey man dey cry
Lost in the middle of an ocean
Because e dey find greener pastures
Pressure with a lot of expectations
Na Silent cry whey man dey cry

Written by:
Ologe Olorunjuwon, Zeus Babaa

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SteadyJ

View Profile