SteadyJ - Free Me (feat. BadMajor)

If u tryna hold me down definitely mean you're way behind me
Even e be coup de tat u can't dethrone me
I focus on my P this be truth no be whining
Last time I checked Omo nobody hold me
Even if I walk on water mehn they won't believe me
Thinking I'm an ajebuter dey no want to pree me
Really
Freedom of mind wen u see me
And my eyes dey d bag DSM on my cv
So it's early to bed early to rise that's simple
Money Dey come money Dey go why u stingy
Dem Wicked people
You giving what u get
So a man stay focused no room for regret
Normally we dey on our cruise we no send person
99 problems 100 blessings
na the hand weh u Nain bring I go take follow you the best lesson
Biko major help me tell person
See e get as e dey do me
Back Ina the days me and steady
keep it grooving
Chasing ma p
Me I ain't gat time to be dulling
You can't hold down free me now
In my ghetto like a criminal
You can't see me now
Like I wear face mask
In my zone no be criminal
Can't hold me down
Make ya free me now
Can't hold me down
Make ya free me now
Comot that your hand from my shirt, nigga free me
You're showing no regard I dey wonder how u see me
Tryna take my breath away
You no fit take the bread away
For the money men are pon relay
Can't bring me down me nah like delay
No waste my time nigga not today
Na formally we dey hide our face
Been on the low for days but we out now in the goddamn trenches
Our time is now nothing u can do about it
Dey can't deny it deep down dey want to doubt it
It's bigger than all of us
D way weh e dey be us depends on us
See e get as e dey do me
Back Ina the days me and steady
Keep it grooving
Chasing ma p
Me I ain't gat time to be dulling
You can't hold down free me now
In my ghetto like a criminal
You can't see me now
Like I wear face mask
In my zone no be criminal
Can't hold me down
Make ya free me now
Can't hold me down
Make ya free me now

Written by:
Ologe Olorunjuwon, Bad Major

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SteadyJ

View Profile