M.G Flamez - Puff Puff

Mmm mm mm
If no be the kpo oooooh oh oh
oh oh oooooh
Oh ooooh
If no be the kpo
When we dey blow (If no be the kpo we dey blow)
For this hard times (We for dey ment oh)
For this hard times (We for don dey ment oh)
If no be the kpo
When we dey blow (If no be the kpo we dey blow)
For this hard times (We for dey ment oh)
For this hard times (We for don dey ment oh)
We for don ment oh
Puff puff puff puff (Pass as we dey go)
We for don ment oh
For this hard times
We for don ment oh
Puff puff puff puff (Pass as we dey go)
We for don ment oh
For this hard times
Say na the Igbo
Wey dey calm them so
Wey never make them go lo-co
The only way niggas dey fight depression
Since the government don forget the nation
Blinded by greed forget the vision
Incase ya didn't know I get a mission
The reason why we chasin' daily bread
Cuz even when day break sef
You fit no see a crumb of bread
Thoughts dey squeeze my head tight
Like I got this thing on dread
Na the same feeling them go get listenin' like them see breast
Niggas dey press
Cuz na the only opportunity them get
Regardless your fails
We no fit let that one affect our brains
Them dey try to drain the energy "by"
Givin' us bad names "Call us Lazy"
When nothing dey to test the capability
Men it's crazy how the government don turn to liability (oh)
If no be the kpo
When we dey blow (If no be the kpo we dey blow)
For this hard times (We for dey ment oh)
For this hard times (We for don dey ment oh)
If no be the kpo
When we dey blow (If no be the kpo we dey blow)
For this hard times (We for dey ment oh)
For this hard times (We for don dey ment oh)
We for don ment oh
Puff puff puff puff (Pass as we dey go)
We for don ment oh
For this hard times
We for don ment oh
Puff puff puff puff (Pass as we dey go)
We for don ment oh
For this hard times


Written by:
MG Ben

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

M.G Flamez

View Profile