SP3NCER - Truth

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

No be say e fine ohhh
No be say e juicy

E sure me say them hear you
No be say them busy

No be say e fine ohhh
No be say e juicy

They go just Dey whine you
No be say them busy

Na who Dey reason dey put hand for jaw oh oh
Na who dem no send, dem Dey tell kpele oh oh oh
Na man wey dey reason, e Dey scratch bear bear ohh ohhh
Na guy wey get mind Dey give girl belle oh oh oh

No Dey talk say dem love you
For your mind, you get crew
No Dey think say them need you
For their mind, dem catch fool

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

Oh lo lolo lo
Oh lo lolo lo

Who no get fufu, no get business with
egusi soup ohhh

Who no get money no fit to play oh
with Amaka boobs

E go be like say you don loose
Dem go use you to catch cruise
Dem go laugh you,
Dem go tease you,
Dem go call you mugu oh
Mugu ohh

No be say e fine ohhh
No be say e juicy

They go just Dey whine you
No be say them busy

Na who Dey reason dey put hand for jaw oh oh
Na who dem no send, dem Dey tell kpele oh oh oh
Na man wey dey reason, e Dey scratch bear bear ohh ohhh
Na guy wey get mind Dey give girl belle oh oh oh

Chants

Written by:
Ezeadachie Charlespencer, Playlist playlist

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SP3NCER

View Profile