RichBadBoi - Towobade (feat. Meg Mafia)

Maki
Towobade o
Towobade
Towobade o
Oya towobade o (Towobade o)
Oya towobade o
Oya towobade
Oya towobade o
Oya towobade oooo
Oya Towobade o
Towobade
Mama sef go go Holiday
All this sweat that I paid
Esha lobade
Mi cry enter this pace
Oya touch down to baseline Dem go fall
Dem go jon
Dem go stay line
2022 been rough but I stay grind
Mi go stay to my grind
I no Dey cry another man river eh
Mi go swim this river
Mi no fear cause where mi come from e far
Mama Dey house
My papa life Dey line
Dey don come again
Mi say make them come straight
God Almighty
Mi need your strength to wear all this ices
Sometimes man down
Sometimes man feel happy
Road Dey bumpy o talk make them drop you oo
Look Nobody side
Look Nobody side oo
'Cause nigba Towo tan no Disciple
Money go come
E go come circle
Na person wey work go dey the circle
My tear gland don't work no more
All the veins in me work on syrub
Don't mess with your value iwo lomo
I don broke Dey stop calling no more
Motikogbo my babe be tell me say dem go fuck up
I guide Dey observe them with my head on
U wey be babe sef don follow fuck up
Emi moti lock up
Eh eh
Look Nobody side
Look Nobody side oo
'Cause nigba Towo tan no Disciple
Money go come
E go come circle
Na person wey work go dey the circle
Ain't nobody badder pull up in a Benz van
Smoking my ganja
Help is on the way my brother no kana
I stand ten toes strong with my brother
Ain't nobody badder yeah
I can do it ten times shit go still slap
Ama still go harder on my next fucking track
If you do am on ur own raise your flashlight
I don go I don come thank God for the time
Thank God for the time o
Thank God for the time o
I Dey thank God all the time o
I don come
Shole share mi ni time o
Gimme my biro
Mofe sign one or two check to Kano
I look all rich
But in nature am still pako
Don't give a flying fuck
All i want is my bundle
Go back to hustle
Oya Towobade
Towobade
Mama sef go go Holiday
All this sweat that I paid
Esha lobade
Mi cry enter this pace

Written by:
Shoneye Ayorinde

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

RichBadBoi

View Profile