Gen Uru, ÌFÉ, Acetune, Ifex G and Ikpa udo - Hit

Omo na Hit
Made it out the gutter
Posted at the top don’t bother
Omo na Hit
In a drop top no okada
For my life I must go harder
Omo na hit
Nobody send your mama
Nobody send your papa
Omo na hit
No money talk don’t bother
Go for the pounds and dollar


I no want Dey stress, I Dey find money
I done Dey this game before them sing Galado
I no understand why them Dey look for me
Them no get money, them want sign Ronaldo
Me I Dey my motor, with my sweet potato
We Dey pull up inna the Eldorado
Tamara shine the light o
We say obrigado, shey you want quit Abi you want be hero
2008 , we still Dey hustle for PH
Na night bus we use Dey enter from village
Now I Dey shut down New York City
I Dey represent for my city


Omo na Hit
Made it out the gutter
Posted at the top don’t bother
Omo na Hit
In a drop top no okada
For my life I must go harder
Omo na hit
Nobody send your mama
Nobody send your papa
Omo na hit
No money talk don’t bother
Go for the pounds and dollar


Omo na cheese & my HERO wey I hold for my hand
You already know me I be HERO for my town
Shoutouts to my people wey dem no dey fall my hands
Me I just dey rep for my own motherland

Omo na hits wey we carry, sounds choke for my band
These streets, if you no come you no go understand
We dey give dem jam wey dey bang like rapapam
Uso mbo ke idoho etuk mkpo

Ettete kase nangha e pull up
Ima iyoho the club
Nkanika mmo akongò no dey the clock
Uma ukid anie okuk owo, aya adiongo ke ado worthy
Iwong mmin, inam ita etuk nkwobi

Imidiwor bo yak afid idung ewor edi
Nyin nyin ibono, Abasi amedot ukpono
Edidem akpikké adûk aya ayùng abomo
Ikwo ayem ado atta ufa
Nkò ame diongo nangha!
Omo na Hit
Omo na Hit
Omo na Hit
Omo na Hit


Onye enena anya n'azu
Anumanu n'aga n'ilo
fa ana eme na ha kolu eko
Onye n'elesi ha igbo
*Fa ga ekpoyebe onu
Ma fu the weight anyi ji pulluo up n’iru olu
Moral fa nwuru anwu, moral fa ka n’eriri uju
Fa n’acho ka ugbom nyuo oku, mana esim esi n’ime oku
*ejiro iwe oku eme akamu
N’ Odogwu n’epe mpe e mean lo na odogwu g’abu akakpu
Ife m n’eme n’uwa bu so so ife mu na chim kpalu
I no dey even pay attention to asiri ha kolu
Uzo nwayo k’anyi gbalu
Adi afuru uwa muscle
Now we make it rain even mana oge anyi no n’Uguru
Imakwa ife alulu

Omo na Hit!

Written by:
ACETUNE ACETUNE, IKPA UDO, IFEX G IFEX G, IFECHUKWU MERCY MICHAEL

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Gen Uru, ÌFÉ, Acetune, Ifex G and Ikpa udo

View Profile