Gaskillz - Vitamin She

Hey hey hey
Check am nah
Comot body
For my baby nah legit oh
Nah she dey make me dey shamaya ah ahn
See my baby nor dey cheat oh
She too sabi
See her body nah finito
When she dey give me the soundtrack ah ahn
Me i want am for my crib ooh
Your body
Touch my body
Me i nor go leave you hanging
E be sweet
Like vitamin c
Baby wey dey cure my headache
When she go down down
When she go down down
Uh yeah
When she go down down
Make she jo proper
Me i go dey back it always
Owe oh
Obaby Owe oh
Owe oh
Obaby Owe oh
I know it
I know it
You want it right now
Obaby
Obaby
Come get it now now
This loving
This loving
E nor be lie now
This kind thing way dey make man dey looseguard
Oyah come hold me down now
If i put it on you
You go like now ah ahn
My sexy diana
Come twerk it for me like rihanna
Your body
Touch my body
Me i nor go leave you hanging
E be sweet
Like vitamin c
Baby wey dey cure my headache
When she go down down
When she go down down
Uh yeah
When she go down down
Make she jo proper
Me i go dey back it always
Your body
Touch my body
Me i nor go leave you hanging
E be sweet
Like vitamin c
Baby wey dey cure my headache
When she go down down
When she go down down
Uh yeah
When she go down down
Make she jo proper
Me i go dey back it always
Ehn ehn
Pk
Me i go dey back it always oh
Ehn ehn
Presh kings
Owe oh
Ehn ehn


Written by:
Ogaga Ohwerhi

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Gaskillz

View Profile