Zyon - Slap Satan

Hmmmn
I'm doing Henny on my porch
No mind wetin neigbour dey talk
It's like I'm losing all my touch
Be like say nothing dey work
Na my papa get the church
No mean say devil no go chop
But if e catch me for junction
He go see say I no be option
I slap that nigga as he turn
I slap that motherfucking satan as he turn
Don't mind me if I take it all personal
Who be that man wey fit to test run me now
Mih sighted devil for mih front
I saw the devil for my front
I tell him yarn wetin dey sup
He tell me say me no be option for am
Ese mi le and mi o kin se fo ya
I slap that nigga as he turn
I slap that motherfucking satan as he turn
Don't mind me if I take it all personal
Who be the man wey fit to test run me now
So I be plotting I been working
I been scheming I been working less talking
I no go let you come dey push my button
You fit tell me anything but no insult me yeah
Hope you listen when I'm talking
Hope you put your head n attention for the topic
Hope you're listening to applying the logic
Slap em haters for the face if dem no wan gree
Satan no like as you get action
Satan wanna take your percentage or fraction
Slap ah satan if you catch him no distraction
Satan is anything hindering your traction
I'm doing Henny on my porch
No mind wetin neigbour dey talk
It's like I'm losing all my touch
Be like say nothing dey work
Ye ye
Na my papa get the church
No mean say devil no go chop
But if e catch me for junction
He go see say I no be option
I slap that nigga as he turn
I slap that motherfucking satan as he turn
Don't mind me if I take it all personal
Who be that man wey fit to test run me now
Mih sighted devil for mih front
I tell him yarn wetin dey sup
He tell me say me no be option for am
Ese mi le and mi o kin se fo ya
I slap that nigga as he turn
I slap that motherfucking satan as he turn
Don't mind me if I take it all personal
Who be that man wey fit to test run me now
I slap that nigga as he turn
I slap that motherfucking satan as he turn
Don't mind me if I take it all personal
Who be that man wey fit to test run me now
Na my papa get the church
No mean say devil no go chop
But if e catch me for junction
He go see say I no be option for am
I'm doing Henny on my porch
No mind wetin neigbour dey talk
It's like I'm losing all my touch
Be like say nothing dey work
Ye ye o ye o o
Zyon pon this again
This is Zyon


Written by:
Emmanuel Zion

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find