Alalas Marvani - Bella

Alalalalas yeah yeah Marvani

I got things on secret I dey do wey dem no like
plenty things man dey do i dey see wey them no like eh eh
I been dey call you for phone
I dey call you for landline
You no come dey pick up me call
Girl I want you by me and I want you for real
But you no come dey pick up my call
But you know say
Bad man get special loving Girl
Many nights dun come but I nor dey feel like day dun lost
cause I want you by my side everyday
And I want you by my side every night
make you nor dey do me shakara baby
make you nor dey do me yanga baby oh
All the man Dem fall out
when they see Bella for the club dem call am
when I am popping my Hennessy rolling
when you see me coming
then its all balling
Tripping on the fellow that be calling for your love
For your love for your love girl
When I take up the phone and I put you on call girl you no dey pick up
I won share my feelings I won give you reasons so make you just pick up
Make youu no do me this make you no do me that girl my heart is locked up yeah

Bella Bella girl Bella Bella when I call
Bella answer call when I when I when I call
Bella Bella girl Bella Bella when I call
Bella answer call when I when I when I call

walahi I dey itch
I dey feel distress I dey heat oooh
But still I dey breathe
I dey see plenty things I dey need oooh
A judge for my court
Girl you know girl you dey for my thoughts oooh
when I put you on a call
Girl I swear you dey put am on repeat oooh
I say I dey itch
And I still swear girl I dey heat oooh
but still I dey breathe
I see ur call and my body don dey heat

Bella Bella girl Bella Bella when I call
Bella answer call when I when I when I call
Bella Bella girl Bella Bella when I call
Bella answer call when I when I when I call

Alalalalas yeah yeah Marvani

Written by:
MIRACLE MATTHEW

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Alalas Marvani

View Profile