Bobby Skyz - My Bebi

My bebi o
She be everything I want
My sweetie o
She be everything I need
My bebi my bebi
Beautiful in every way
My sweetie make we jolly
Today is a happy day
Love is only here to stay
She no dey give me wahala o
She no dey give me palava o
My baby na agbo nma o
Mmm
Ife di oku nwanyi oma
Obu otua ka nkwu si ato
Elewe ukwu egbuo ewu
Mmm
My bebi o
She be everything I want
My sweetie o
She be everything I need
My honey my honey
You dey do me heavenly
Make you chop my money
We go live in harmony o
I go take you to mommy o
She no dey give me wahala o
She no dey give me palava o
My baby na akwa ugo o
Omalicha nwa
Ife di oku nwanyi oma o
Obu otua ka nkwu si egbu nu nu
Elewe ukwu egbuo ewu
Mmm
My bebi o
She be everything I want
My sweetie o
She be everything I need
Nwata mara nma o iyo
Nwata agbawala m'isi o
O mara nma o iyo
O ogbawala m'isi o
Sekem sekem sekem
My bebi o
She be everything I want
My sweetie o
She be everything I need

Written by:
Enyinnaya Madubuike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Bobby Skyz

View Profile