Yung D3mz and Wes7ar 22 - Sundown

Oh my love
We dey until the sun comes down
Show me
Wetin make I do to win your smile
cnd I fit to spend, all my last money on you
No be lie girl I'm feeling your juju
Ohemaa mm ah
See the you whine just dey cool my soul odo
Girl the way you whine e dey cool my whole body
I have to know
Vous le vouz coucher allez moi mon cherie?
My baby boo
You dey totori my body
My girl your body over necessary
I wan soji
This your G wagon carry electricity
E causing overloading o
E causing overload
E Seratonin overdose e yo
Girl I wan telelelelele
Odo yewu aye
Shey no be juju be this
B3 somimu
Girl I want you to have my kids
The way you carry buttocks
Omo make put am on lock
Se ti gba jijo, sho ma jijo
Erima make I take you to church
Girl you go ki me
With this body gbo se ri mi
Only you wey fit to see me finish
Lai lai omo kimi ku inshe
Girl you my number 1
For too long only you wey dey my mind
Baby I no go lie
Ma lo kpor awon to
Majo majo
Majo majo
Majo major when I see I see your face
Majo majo
Majo majo
Majo ma mucho
Ma mucho ma mucho o
Hello?
Where you dey
Emefa
No do me many wayo
Come out girl
I'm outside
I dey for you my baby
Sundown to sunrise
My liquor, you I dey chase
You make I don booze, you make don cast
20 something looking like 18
Looking like
Girl your body proper
Baby girl you fit carry my pikin

Written by:
NICHOLAS COFFIE

Publisher:
Lyrics © Sentric Music

Lyrics powered by Lyric Find

Yung D3mz and Wes7ar 22

View Profile