Ak Songstress - My Proposal (ccoustic)

Fine fine boy 

I want you 

Your eyebrows na too cute 

If you be mine 

 I Promise you go enjoy me pass your favorite food 

I have been waiting for you to 

Call me and tell me how you feel 

Cos when I see you in my neighborhood 

I dey pose but you no dey look my way 



So baby can't you see this feeling dey over me 

cs you see me currently it's written all over me 

In my society ebi man wey dey chase woman 

But for you I am ready to break the rules and shoot my shot 



Chorus 

I don't want to oooh 

Be waiting for you oooh 

cm available oooh 

So am here with my proposal 2x 



If Muhammed no go to mountain,

the mountain must wakka 

Ratio man to woman,no dey balance oo ibi matter 

cs I dey see u so I kno say you be responsible 

cs u dey see me so,na packaging oga i be available



When I look into ur eyes,

I see my future paradise

The connection na tight oo

I will be proud to be ur wife 2x 

Chorus 

I don't want to oooh 

Be waiting for you oooh 

cm available oooh 

So am here with my proposal 2x 



So baby can't you see this feeling dey over me

cs you see me currently it's written all over me

In my society ibi man wey dey chase woman

But for you i am ready to break the rules and shoot my shot 



Chorus 

I don't want to oooh 

Be waiting for you oooh 

cm available oooh 

So am here with my proposal 2x

Written by:
AKOSUA KWAKYE, FRANCIS ANANE, JOSEPH BANSON JR

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Ak Songstress

Ak Songstress

View Profile