Garbe J - PLAY

Odo odo no dey do me contour
Odo odo no dey do me contour
Odo odo no dey do me contour
Odo odo odo

Why you dey take me play like this
Play like this
Why you dey take me play like this
Na you be the one for me
Take me play like this
Play like this
Why you dey take me play like this
Say na you be the one for me eh eeeh

Na every time I dey think about you girl
You always on my mind
100
I no fit lie your body bad
I dey reason am all the time
On check
I know you far from me
But this distance no fit kill our vibe oh no
Make you call me for face time
Make I no lose my mind ahhh

Ahhhh ahhhh ahhhh
Omo e dey pain me dada
Ahhhh ahhhh ahhhh
Omo e dey pain me dada

Why you dey take me play like this
Play like this
Why you dey take me play like this
Na you be the one for me
Take me play like this
Play like this
Why you dey take me play like this
Say na you be the one for me eh eeeh

Omo na which one you dey
Wetin dey play
I no know again ooo
Omo the things wey you do
Dey scatter my brain
Dey cause me migraine oo

Kolo
If I ever lose you
I go need to see doctor oo
I dey sing falsetto
It's so cold

Ahhhh ahhhh ahhhh
Omo e dey pain me dada
Ahhhh ahhhh ahhhh
Omo e dey pain me dada

Odo odo no dey do me contour
Odo odo no dey do me contour
Odo odo
Odo uuu nunununanine

Written by:
Oluwole Masebinu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Garbe J

View Profile