Mr. Soul - Money Mindset (feat. Sadadi)
Yeah yeah
Money
Money
Sadadi killin dem
Mr soul, I like that
Omo na money dey my mind
Swear I think about it all the time
When I wake, before I sleep at nightttt
You know say
Man must to grind
Omo Just to survive
Omo na money dey my mind
Swear I think about it all the time
When I wake, before I sleep at nightttt
You know say
Man must to grind
Omo Just to survive
Gbemi trabaye
Everyday holiday
Normally them go hate
But nothing wey go change
Did it once them say na fluke
Did it twice now they know it's true
Fool me once, shame on you
Get the bag and flex on you
Wahala, wahala
Me I come give them wahala, wahala
Mr Soul me I dey para, para o
Sadadi for the jara, jara
Ahnnn ahnnn ahnnnn
Omo na money dey my mind
Money
Swear I think about it all the time
Money
When I wake, before I sleep at nightttt
You know say
Man must to grind
Omo Just to survive
Get plug for Southy, Southy
Live from Abu Dhabi, Dhabi
Raised in Lasgidi
Hot boys in the city
You know the lifestyle costly
Make the girls tsunami
Oluwa lon sure me
Oluwa no fit dull me
You can call me mr active, active
So nobody fit guy me, guy me
I do my thing on a lowkey, lowkey
So nobody fit cast me, cast me
Get the money or nothing
Get the money die trying
50k on shopping
Another 50 for my mummy
Omo na money dey my mind
Swear I think about it all the time
When I wake, before I sleep at nightttt
You know say
Man must to grind
Omo Just to survive
Omo na money dey my mind
Money, money, money, money, money
Swear I think about it all the time
Money, money, money, money, money
When I wake, before I sleep at nightttt
You know say
Man must to grind
Omo Just to survive
Sadadi killin dem
Written by:
Dolapo Paul, Ayotokunbo Omidele, Gabriel Odidison
Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid
Lyrics powered by Lyric Find