Avour, TiL Whyte - Lonely at the Bottom

They wan try kill my energy
Thunder fire all my enemies
Ye yeah
I gotta to strive to be somebody
Cause Dangote still dey find money
Ye yeah
Sometimes I mix my gin that's my remedy
Sapa na man worst enemy
My talents something heavenly
Hustling no sleep, my daily routine
I be like wetin sup shey na only me
Bills everywhere kan dey bother me
Man gats to survive, that's reality
Mr Man, so what's the strategy
Person wey no get money, no get confidence
Any little thing, soso disrespect
Attitude, people gonna show you hell
Me hustle till the end
Person wey no get money, no fit show himself
Many many times I don face regret
Hard time, nobody come to my defense
Me hustle till the end
Ah ah ah ah
They wan try kill my energy
Thunder fire all my enemies
Ye yeah
Ah ah ah ah
I gotta to strive to be somebody
Cause Dangote still dey find money
Ye yeah
See I get lonely sometimes
Everyday I got a lot on my mind
I pretend that am doing alright
Cause everybody let me down
Oh why
Is it all in my mind?
Took a puff, now I'm getting so high
I've been sipping
Koty cyndi all night
Cause they wont let me down
Person wey no get money, no get confidence
Any little thing, soso disrespect
Attitude, people gonna show you hell
Me hustle till the end
Person wey no get money, no fit show himself
Many many times I don face regret
Hard time, nobody come to my defense
Pray and hustle till the end
Ah ah ah ah
They wan try kill my energy
Thunder fire all my enemies
Ye yeah
Ah ah ah ah
I gotta to strive to be somebody
Cause Dangote still dey find money
Ye yeah

Written by:
Favour Olulowo, Oluwatise Samuel, Emmanuel Udoh

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Avour, TiL Whyte

View Profile