Avour, TiL Whyte - Understand (Manya)

Be like say you use juju
See as how I don colo
Girl I don't know ooo
Why you wan dey do zuzu
Me I fit to call popo
Make I let you know
If you do not love me again
Baby you should let me know
You should let me know
Wetin I go do again
I don't, I don't know ooo
Woah woah woah
If you do not love me again
Water fit dey carry me dey go (woah, woah)
Wetin make I do baby
I don't, I don't know oo surely
Manya Manya for you
I don do pass
Me I no fit understand
Manya Manya for you
I don do pass
Me I no fit understand
Ame kan dey take my pain away o
Me I no fit understand
Me I
Me I
Me I
Me I no fit understand
Me I
Me I
Me I
Me I no fit understand
When we reach the stage wey I turn Mr. Man
Thought you promised me you go be my ride or Die
See wetin you cause,
I don love, me Rastaman
If you go na me go kpai,
I'm addicted to your vibe
When we reach the state,
Wey you no get my time
Bi enu ijo meta,
na fipa back to back (uhn uhn)
Sent a couple message and you left me on read
Shey na me don turn wo wo
Girl I'm stuck inside my head
Why you do me bad?
Girl you do me corny corny
You too chop my eye,
You use am see plenty dirty
I no understand,
I tried too like Makaveli
And na you no gree let me 'cause of Love I don turn Yemi
If you do not love me again
Baby you should let me know
You should let me know
Wetin I go do again
I don't, I don't know ooo
(Woah woah woah)
If you do not love me again
Water fit dey carry me dey go (woah, woah)
Wetin make I do baby
I don't, I don't know oo surely
Manya Manya for you
I don do pass
Me I no fit understand
Manya Manya for you
I don do pass
Me I no fit understand
Ame kan dey take my pain away o
Me I no fit understand
Me I
Me I
Me I
Me I no fit understand
Me I
Me I
Me I
Me I no fit understand

Written by:
Favour Olulowo, Oluwatise Samuel, Emmanuel Udoh

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Avour, TiL Whyte

View Profile