Orezi and Ice Prince - Jesus Pikin

Ah I say they call me Orezi
I say they call me Zamani

How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try
You can never stop me you can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we you can never stop me
Cos I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin eeh
Omo I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin

Travelling round town with my Range oh
Me I send nobody oh
Bad belle people una lay low oh
Jehovah dey by my side oh
Back then dem be say Orezi no go blow oh
But right now na we dey run show ooh
When you on your T V and radio ooh
Omo Orezi song e don blow oh
I no dey fear anybody
Cos I believe in G O D
Many things say my eyes don see
Since 2010 and we still dey run things
All my ladies if you wanna party
Come ride with me
All my fellas we can get this popping
All things on me

How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try
You can never stop me you can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we you can never stop me
Cos I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin eeh
Omo I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin

You know say I be Jesus pikin
And that’s why all my enemies dey fall
And my people still dey call me
To match up the scene
And break bread with the whole team cliq
Nigga you know what l mean
No be person wey get big head
Dey know book pass
No be person wey get auto tune dey
Flow hook pass do the math
Have been told me had a Iow hooks flap
But I got Christ so I ain't even with a broken heart
My G's all my ladies in the club dey dancing for me
And all my niggas in the street dem dey show me mad love
And I know they chanting for me
Uhn you already know that ama go there
Jehovah born na bad man me I no fear
See they can talk behind my back but me I no care
That’s when l heard them talk I be like oh yeah

How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
How you gon hate a nigga wey God don bless
Wey God don bless
No matter how hard you try
You can never stop me you can never stop we
No matter how hard you try
You can never stop we you can never stop me
Cos I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin eeh
Jesus pikin
Omo I be Jesus pikin
Jesus pikin
Jesus pikin

I no dey fear anybody
Cos I believe in G O D
Many things say my eyes don see
I say they call Orezi
Cash in Pupto on the beat

Written by:
OREZI ALLEN ESEGINE

Publisher:
Lyrics © Downtown Music Publishing

Lyrics powered by Lyric Find

Orezi and Ice Prince

View Profile
The Gehn Gehn Album The Gehn Gehn Album