Kuami Eugene and MzVee - Hiribaba

Ayy oh yeah yeah oh yeah yeah
Oh na na na na na na eh eh eh
Call me Eugene ayy yeah ayy MzVee

See as I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club mi a slay
None a dem bwoy coulda come cross mi lane hiribaba
As I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club me a slay
None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba

So to God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba
To God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba
From Nima to Borko hiribaba
Achimota to Drobo hiribaba
Fadama to Lapaz hiribaba
Anywhere I dey pass hiribaba

Story story
I dey make money never go dey worry hiribaba
So don't be naughty
If you try me dem you go make worry hiribaba
Because I dey try my best
Cause I dey work all day until the night time goes away
So I will forever be the best
I no go wait for tomorrow tomorrow
I go party today (party today
These days I no dey borrow borrow
So I say wetin dey
Because I dey try my best
Cause I dey work all day until the night time goes away
So I forever be the best
So me tell dem say

See as I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club mi a slay
None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba
As I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club me a slay
None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba
So to God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba
To God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba

From Keta Kumasi hiribaba
Techiman Obuase hiribaba
Fadama to Lapaz hiribaba
Anywhere I dey pass hiribaba
Shot from the ghetto there mokomoko le
I dey work all day gb3k3 leebi k3 shwane
If I don't make am boy I gat know say
But I go catch there like o le le le le le
O le le o le le le ku le le
Where dem dey now I make so fresh
Them dey ask me charlie how you dey dey eheh
You wanna know my story
Oh yeah this is my story ye
Now I no dey worry
To God I dey give that glory eh
You wanna know my story
Oh yeah this is my story ye
Now I no dey worry
To God I dey give that glory ye

See as I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club me a slay
None a dem bwoy coulda come cross mi lane hiribaba
As I enter the place
Anywhere I go I dey burst dem a brain hiribaba
I'na the club me a slay
None a dem bwoy coulda come cross me lane hiribaba

So to God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba
To God be the glory hiribaba
They never hear my story hiribaba
From Nima to Borko hiribaba
Achimota to Drobo hiribaba
Fadama to Lapaz hiribaba
Anywhere I dey pass hiribaba hiribaba
Anywhere I dey pass hiribaba hiribaba
Ayy oh yeah yeah hiribaba
Ayy yeah hiribaba
Call me Eugene yeah hiribaba hiribaba
Ayy eh eh yeah hiribaba

Written by:
KUAMI EUGENE, RICHARD MENSAH

Publisher:
Lyrics © Peermusic Publishing

Lyrics powered by Lyric Find

Kuami Eugene and MzVee

View Profile