Bella Shmurda - Vision 2020

Siri ben den den
Chee
Hmm na me day sing song
Hmm
Bella Shmurda oh yeah
Hmm o yeah

Everyday for the hustle
Say na one day for the hustler
Tomorrow get belle o
I don cry I don pray I don sing to my God o
Say na which day man go popular
Karaye ma fi mi she ye ye o

Ghetto boys we hustle vision 2020
Our government dem promise
You know say boys go chop everyday we starving
Hunger in the city

Mama called me sey Chinedu is balling
What are You doing son you're dulling
4 years in LASU is really nothing,
Better get that money son we're staving
Omotena call me sey she don get belle
My man papa must to not hear
I been thinking o
I been thinking o
I been thinking o I been thinking

Moyawo lowo Lati
I go Alaba I buy lappy
I hustle for 6 months I no get money
Shoutout to my nigga wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved,
I tell my niggas so we get them solved
So we get them solved yeah eh

I just wanna see my friends in the Range Rover
When I pull up in that Phantom tell bitches game over
Popping pills in a penthouse
Chilling on the cold night
Sukura like as she watched the poco dance ahan calcu master
She in love with that lifestyle
Bella Shumrda
Everyday me ganja
Everyday me ganja

Aje wole mi aje
Owo wole me owo
Ola wole mi ola
Ire wole mi ire
Aje wole aje
Owo le me owo
Ola wole me ola
lre wole me ire

Ghetto boys we hustle vision 2020
Our government dem promise
Light go dey road go good water go good
Water go flow everything na scam
Na scam na scam
Light go good water go flow
Everything na scam
Everything na scam

Vision 2020 ah
Vision 2020 eh
Them do this them do that

Written by:
Bella Shmurda

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Bella Shmurda

Bella Shmurda

View Profile