Yemi Alade and Phyno - Taking over Me

Ah ah ah ah
I'm taking over you oh ah
Gospel on de beats oh
Effyzzle babe
I see you babe
l will take over you

What have you done to me done to me
You are taking over me over me
What have you done to me ah to me
Abi dem send you ni hey send you ni
Boy you know you know you know the boy you know
I've got a man at home at home l got a man at home

But I'm thinking about you boy
Every day boy I'm thinking about you boy
Every night yes I'm thinking about you boy
Everytime me I'm thinking about you boy
Thinking about you hey hey hey

This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
You got me going crazy
This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
What's got me going
Taking over me taking over taking over
You've taking over me
With all the things you do o ah
You give me melody ayakata

Shebi na jazz you use na jazz you use
Na wetin you dey rub dey rub
You sweet pass tangerine tangerine
You no dey do johnny johnny
Boy you know you know iye iye iye iye
Chemistry is real

And I'm thinking about you boy
Every day boy I'm thinking about you boy
Every night yes I'm thinking about you boy
Everytime me I'm thinking about you boy
Thinking about you hey hey hey

This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
You got me going crazy
This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
What's got me going
Taking over me taking over
You've taking over me
With all the things you do o ah
You give me melody ayakata

Yemi Ekwa emana phyno ji oku
And emana ewetam ega ma ni ewetego olu ah
Ena gugo bani ligi lugo ah
You said am taking over you meaning am giginulu
Don't worry I can be your keeper
And imana eyen obuna echo nga eyegi kit ah
Hapu marathon ayin ga gba 100 meterz
Aburom ejima mana ayin ga nno ka palu and peter
See the way you whine
Ona disiem ka mmu bia nwuchalu your whine
But chelu godu odisika echi cross the line
As long as you know say you ready to get down tonight ah
Mmu bulu adam ebulu eve
Nna fusor nwa aburom Steeve
Ena nwukwalum now I just can't believe
Esurugom your heart kam bulu thief

This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
You got me going crazy
This one na gbege gbege
I no fit to explain explain
Wetin this boy dey do dey do
What's got me going
Taking over me taking over
You've taking over me taking over
With all the things you do o ah taking over
You give me melody you give me melody ayakata

Piam aka nisi piam ezigbote aka nisi

Written by:

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Lyrics powered by Lyric Find

Yemi Alade and Phyno

View Profile