GuiltyBeatz and King Promise - Fire

A biggy bom bom bom

A biggy bom bom bom

Guilty do the beat

It’s King Promise

She get the kinda body make you stop

The kinda body you go turn to watch

The biggy bum make I lose my money

African girl chale make I lose my mind

Aunty ey baby eh

wo nanti3 kraa nekumi oo

baby oo aunty eh

wo sisi kraa nekumi oo

so don’t you don’t you don’t you

don’t stop it baby

Guilty tell am make she slow down for me

‘cos a biggy bum biggy bum bum

baby your body getty fire

a biggy bum biggy bum bum

I say my baby getty fire

a biggy bum biggy bum bum

a say my baby getty fire

a biggy bum biggy bum bum

come see my baby getty fire

Fire !!

Joeboy pon deck oh yeah

Ibadi to tobi koma bounce bi ti felele

Sey your body hot your body elele

Na that your back proportion wey get e my attention

Oya gbesumobi ko ma gbelo (gbelo)

Oya bo si bi kin ri

Mo ni ko gbesumobi koma gbelo (gbelo)

That your back so B.I.G

A biggy bum biggy bum bum

Tell me wetin you dey form for

Me i sabi uncle London

I fit to carry you go London

A biggy bum biggy bum bum

Tell me wetin you dey form for

Me i sabi uncle London

I fit to carry you go London

Fire!!

Written by:
Gregory Newman, Joseph Akinfenwa-Donus, Ronald Banful

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

GuiltyBeatz and King Promise

View Profile