Kayswitch and D'Banj - Obimo

Hey I'm D'banj
Say na
Kayswtich
Obodo oyinbo oh oh oh

Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the Hennessey
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money

Chukwu gozie mbasi furugi
Ha obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha obi mo
From January to December sosogi
Ha obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha straight obi mo ha

Baby come make we chill
This loving is for real
You and I
Only you and I
Ayigewewulu
Wewe kwegima
Cause a man that findeth a wife
Has found a very good thing wa yoma

So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan
So hold my hands
Oya make we dance
As we dey celebrate in advance
I don turn your number one fan

Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the Hennessey
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money

Chukwu gozie mbasi furugi
Ha obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha obi mo
From January to December sosogi
Ha obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha straight obi mo

My baby make you no dey wait
No chere kambia
Let us celebrate
This love wey we dey share
My darling dance anyhow you want to
Today na your day
Me I go dance very well
Cuz you don make my day
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my baby
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my lady
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my lady
Ebi ebi ru le ebi ebi
You will be my

Kanyi na tana
Toba turkey
Oga bar tender
Where the Hennessy
Because today
I want to jolly
She dey make me feel like to spend my money

Chukwu gozie mbasi furugi
Ha obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha obi mo
From January to December sosogi
Ha obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha straight obi mo

Chukwu gozie mbasi furugi
Ha obi mo
Ine memo bi gim gim gim
Ha obi mo
From January to December sosogi
Ha obi mo
After our wedding obodo oyinbo
Ha straight obi mo

Written by:
Kehinde Oladotun Oyebanjo Oyebanjo

Publisher:
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

Kayswitch and D'Banj

View Profile
Obimo (feat. Dbanj) - Single Obimo (feat. Dbanj) - Single