StarBoy, Wiz Kid and DJ Tunez - Cover Me [Album]

It's Kel P vibes

Tonight where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey wey go make man feel alright
Tonight when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-way
Yeah yeah

No forget say your dream no fit happen for one night yeah
And when e happen make you enjoy this life say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start dem go look dem go dislike yeah yeah
Say no time your man dey live like him adjust life

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say na the music make her fall for me
She say my music got a hold on her
She say my music got a hold on her
This life wey you see fit make you pai now
Life dey wey money can buy now
I don tey i don tey i don try now
No be everything you see for life you yan now woo

Tonight where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey wey go make man feel alright
Tonight when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-way
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
My baby my baby my baby

Mix Musa

Written by:
Ayodeji Ibrahim Balogun

Publisher:
Lyrics © Universal Music Publishing Group

Lyrics powered by Lyric Find

StarBoy, Wiz Kid and DJ Tunez

View Profile