QueBeat - Stronger

Eh
Why does it have to be hard for people to understand
Say me just wan live my life without stress and be myself
See i know i no offend them
I no offend them
But them still go dey vex o
See i no send them

Dem a still tryna run me down
When me no mean no harm
But me still go blossom yea
Oh yea
But me go stand tall taller than them
Me go hold my ground
With jah me a stronger yea
Uh uuhhh

So i go, Sharkor
So i go, Sharkor
I go, i go Sharkor
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, i go Sharkor
So I go, i go just dey Sharkor
Lo ju elegan

Whine to the sound
Pick up the vibe
Anyhow wey you do e no matter
Forget all the banters
Dem no matter, make you no send all the baga
Throway
Throway body and roll it
Be yourself and don't pretend
Make you no look uche face o yea
So make you gwan big up yourself
Gwan big up yourself
Gwan big up yourself
Gwan bigup yourself

Cos dem a still tryna run you down
When you no mean no harm
But you still go blossom yea
Oh yea
But you go stand tall taller than them
You go hold your ground
With jah you a stronger yea
Uh uuhhh yea yea yea

So you go, Sharkor
You go, Sharkor
You go, you go Sharkor
Eh ehn
Lo ju elegan
Sharkor
So you go, Sharkor
So you go, Sharkor
Lo ju elegan

Shower me blessing o
Baba shower me blessing o
Shower me blessing o
Make your blessing follow me o
No let me fall o
No let me fall o
Make my boat no turnble o
Make my joy just dey double o

Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, make i Sharkor
Lo ju elegan
Sharkor
Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, make i just dey Sharkor
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, Sharkor
I go, i go Sharkor
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, i go Sharkor
So I go, i go just dey Sharkor
Lo ju elegan

Written by:
Oladipupo Olugbemi

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC, O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

QueBeat

View Profile