QueBeat - Kokose

With this things wey you dey do
You don hold me for corner
I no dey see another
Na only you wey dey for my mind yea
Dem say love is blend yea
But i dey see with your eyes
You gat a body of a goddess

You set my soul on fire
When i see you my heart dey do me tininitantantan ahn
I no know say
Ohun ti mo wa lo kano lojosi tipetipe wa labe sokoto
I never knew love was so close to me
So close to me

Baby kini koko
Kini koko se
Oh yea
Te le mi ma gbe e saiye
Kini koko se
Yea naa yeaaaa
To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo

Everything nice
Everything set
Your melanin dripping yea
Tonight i troway for your bank
Are you thinking what i'm thinking
Opeke gbe mi saya ooo
And i go give you sweet sweet loving yeeeee

You set my soul on fire
When i see you my heart dey do me tininitantantan ahn
I no know say
Ohun ti mo wa lo kano lojosi tipetipe wa labe sokoto
I never knew love was so close to me
So close to me

Baby kini koko
Kini koko se
Oh yea
Te le mi ma gbe e saiye
Kini koko se
Yea naa yeaaaa
To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo
Oh yea
Te le mi ma gbe e saiye baby oooo
To ba tele mi ma gbe e saiye baby oooo

Written by:
Oladipupo Olugbemi

Publisher:
Lyrics © CTSO MUSIC, O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

QueBeat

View Profile