May Shua - Pray for Our Leaders

Iyo iyomeh o o oo
Iyo arameh a hey hey hey
Ooo ayiri yiri yiri mama ah ah
May Shua
May Shua bayb
Ooou hoo

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o
Make e keep them far far from sickness
Far far from death o
And far from any weakness

Remember say
Without head tail no dey
So if our leaders stand
Nothing fit shake us hey hey
In times of trouble
During wahala
Even when we dey joli
Abeg no forget to pray

Pray for the government
Pray for our armed forces
Pray for the president
And pray for the nation
Pray for our leaders

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Imagine country without war
Free from kidnappers
Free from serial rapists
And free from lack of freedom

Abeg make una come tell this people
We no needy fake goods Substandard e no good
E dey kee pipu like hen o

Oya see good light we need am
Water we need am
Good roads we need am
Election must fair o

E no matter your colour
You fair or you black o
You get right to happy
Wipey your tears eeh

Because our children must go school
And darkness must end o
Forget generator and light up our country
O ayiri yiri yiri mama ma ma

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o

Pray for our leaders
Make God dey guide them
Make God protect them
Make God dey keep them strong o heey

Iyo iyomeh o o oo ooou oou
Iyo arameh a hey hey heey ee ya o oh

Etse'gbeme
May Shua baybay

Written by:
Maryam Shuaibu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

May Shua

View Profile
Pray for Our Leaders - Single Pray for Our Leaders - Single