May Shua - Shake (feat. Yeghe & Oritse)

Ahaaa
Good gyal bad gyal everything thing gel as long as you dance well
It's M 2 tha AY SHUA baybay
MAY SHUA
Oritse Femi
Number 1 Musical Taliban

Oya salamualekum
The girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Dem say industry na big shark
I say I likey sea food
Now dem say I be material
I wantee ferrari the gucci and the prada
Make them give me my rabba
Them be feeling my packagey
The girls dem like my swagger

Now them knoooooooooow Naija's Best Rapping Shawteey
As we don shooow no time for cunny cunny

Booyaaaaahhh
Holly Molly Macaroni
Roll the kpoli make we smokey
I no dey smokeey o
I just dey totori the beat now

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Aluhuzibilaaii
The girley dey flaunteey her figure eight
The girley dey killey me with her waist
I swear she dey make me dey feel like say she done takey that thing wey dem dey call cocaaaine eee yeee
Lowole salamualekum the girl dey rock with her figure eight  rojeeemmbee
Salamualekum the girl dey rock with her figure eight kosorombeee
Jekin jembe taba dele shoma shinle
Aaa kin sobe ka tun jobe
Omo asee kosorombe
Omosi odu rekha me
Omosi odu remele

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Aluhuzibilaaii
The girley dey flaunteey her figure eight
The girley dey killey me with her waist
I swear she dey make me dey feel like say she done takey that thing wey dem dey call cocaaaine eee yeee

Booyaaaaahhh
Holly Molly Macaroni roll d kpoli Make we smokey
I no dey smokeey o
I just dey totori the beat now

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe
Dem say dey wantu yeghe
Dem say dem say dey wantu yeghe

Oya salamualekum the girl dey rock with her figure eight
Aah na na na naa
Salamualek the girl dey rock with her figure eight
Na na na na na naa

Iloleeeeee
Orukhu wa kele
Ghuo orukhu waa gbe
Ovbyi Shuaibu ni May Shua oo' ge ruowewe vare

Yzzzzmmrrr

Its M 2 the AY SHUA baybay that Naija's Best Rapping Shawteey
With ma main man Oritse Femi

Yzzzzzzmmmrrrr

Written by:
Maryam Shuaibu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

May Shua

View Profile
Shake (feat. Yeghe & Oritse) - Single Shake (feat. Yeghe & Oritse) - Single