Paul Chisom - Winner Man (feat. Protek & Truth)

Summer dey, winter dey
Doesn't even matter what time or day
We no sabi lose
Victory na way
Say hellom to the winner man

I'm a winner man
Say hello to the winner man

Stand up for the winner man
Put your hands up if you're a winner man
As you see me so
Failure see me run
I'm a terror to them all dem no reach me
Tuale to the master
Master gat my back, I no fear any evil

(People people people people) Calm down
Many years and counting we still dey strong
We no dey back down
Stand strong, winning souls we still dey strong
We no dey back down
Stand strong giving praise, we still dey strong

As David never lost a battle (Na so we go dey win dey go)
Jesus never lost a battle (Na so we dey shine dey go)
PC will never lose a battle
(Na so we dey win dey go,dey go, dey go yeah)

Written by:
Paul Udo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Paul Chisom

View Profile