Kene Himself - Involve (feat. Musty Sax)

If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
Omor Wetin dey sup
Wetin dey happen
Dem force you comot
Keep face like sey person slap you
For this party you must to catch cruise
You know sey this body e gats move
Get up and dance d Shaku-Shaku
Like sey i get money to dash you
O Lord
Ngwa gbaba egwu
Ha'enwetego nkwobi na mmanya enu
Everytin sara for my table
Anything you want i am able
To giiiive
No dey form as if
You no like to chill
See this Life is for the living
All I'm sayin is
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
Oya come - relax
Carry small Heineken pour - for glass
Chop small chicken oya drop - am back
Squeezing ya face What's up - wit dat
I like the way you are dressed - in black
What do you mean you don't want - to dance
Shebi You dey see your bestfriend - for back
Lookin at me like she want - to knack
Oya let's discuss
Tell me why you don't wanna get - involved
Tell me why you don't wanna flex - with us
Tell me wetin dey make you vex - with us
Where's - the love
Live up a little
This your fine smile you should give us a little
See this palm wine you should sip just a little
Tryna chop life so you should chop it with us
Come party with us
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
If you want enjoy
O la ti soro
No come here dey dull
You must to get involved
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don
O ti don don
O ti don don
O ti don don, o ti don don
O ti don don

Written by:
Kevin Ezeaniekwe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Kene Himself

View Profile