Sean Dennis - Market

(I get am)
(Get am for body)
(I get am for body)
Sean Dennis
(I get am) it's the realest shit I ever wrote
(I get am for body)
Yeah (Huh)
Ice block go turn water
House boy go turn oga
If you hustle e go pay
Imabong don dey drive mercedes
Everybody get enemies
But ogogoro no fit turn hennessy
Them don dey feel me see the chemistry
Do the math bro coz you no sabi chemistry (Shege)
Bros, no be you get money pass
No be who go school get money pass (Yeah)
See the hustle don dey pay now
See the money we dey hustle we dey spray now
They say dream big them come dey diss me
Even Joseph no dream reach me
They can't distinguish me (Nah)
They dissed me, I motivate myself I come dey teach me
Too many stories untold, Adekunle know say I deserve the gold (I deserve the gold)
Adekunle know say I deserve the gold (I tell am)
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the wife wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey market
They sabi talk, They sabi talk
They say this they say that, they sabi talk (Mbok)
My style no dey for black market, If you like you copy me na bad market
Yeah (Yeah) I'm still living life by His grace
Yeah I gat a girlfriend she's grace (Hallelujah)
If you wanna know how my shit taste
If you diss my grace I sorry for you you be disgrace (Disgrace)
Nobody know who go go next
Nobody know who go blow next
Too many stories untold, Adekunle know say i deserve the God
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the wife wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey market (I tell am)
Shebi you want buy the life wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey market
Shebi you want buy the wife wey God give you (Shebi you want buy o)
E no dey market
Shebi you want buy the style wey God give you
E no dey market
Ha (Huh)
Yeah (I get am for body)
(Wow)
Say my swag no dey market
My style no dey market
My talent no dey market
My face no dey market
You can't be me mehn shit
Did you ever think that you be this rich
Did you ever think that you be the G
Did you ever think that you be the don
E no dey market

Written by:
Dennis Wilfred

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Sean Dennis

View Profile