Fuché - Interview With the Legend

I've got a serious question
All of my niggas running from police why the hell they ain't been in detention?
EFCC go dey pursue niggas up and down the no go free person
Even people wey no sabi do Yahoo Yahoo them go call them for question
All of my niggas is vexing
Like arithmetic progression
Naira go up naira go down when we go learn our lesson
Who be that bagger wey thing say him fit come from somewhere come stand for my section?
I no dey go club but you know say we gats teach am him lesson
Man it's a curse it's a blessing
Why?

Why do we stay in depression?
Too many young people out in the streets hustling jobs and they getting rejected
Me and my niggas we just want to dey alright but we being neglected
By politicians wey hold the money and the power they treat us so reckless
I think I have another question
I need some answers (Ay)!
Why are they killing the masses (Ay)?
Why do they live in mansions (Ay)?
Why do they steal our money and take it abroad to go and invest it (Ay)?
Me I done tire recession dey
Please oga pay me much pension (Ay)!
I know the truth is bitter but I urge you to hear me out thank you for listening.

Written by:
Solomon Wada

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Fuché

View Profile