Lago - Malaria

I saw this fine girl for my area
At once I became love sick malaria
E come dey spread like bacteria
I swear this girl she set o
I was like Ello bae
Whats popping
My name is Lago
And you I'm loving
You be the girl wey dey burst my brain
Its on you if I go insane
Ooh yeah
Na you wey dey busrt my brain o
Iyawo mi Jor Jor Jor
Dance for Me
Jo funmi
I go carry you like an egg
No do you wrong
Just treat you right
Ooh ooh iwo nikan nimo nife lo ko mi o
If I love I love o
If love I love o (love oooooo)
If I die I die o
If I die I die o (if I die I die o)
I nor fit shout o
I not fit shout o(I nor fit shout oooo)
If I love I love o
If I love ,I love oooo
See this girl sef na fire
Her body smooth and tender
I'm filled up with desire
The best in me you inspire
Through the stormy and rainy
Weather
I'll be the big umbrella
And I'll never leave you
Ti ti lai lai
Stay with you forever
ooh I fit kpai for you o
If I nor get motor
Shey you'll be there for me o
You know when the money comes
I'll take you home to mummy gaan
And I go show you love
plenty love gaan
Iyawo mi Jor Jor Jor
Dance for Me
Jo funmi
I go carry you like an egg
No do you wrong
Just treat you right
Ooh ooh iwo nikan nimo nife lo ko mi o
If I love I love o
If love I love o (Love oooooo)
If I die I die o
If I die I die o (If I die I die o)
I nor fit shout o
I not fit shout o(I nor fit shout oooo)
If I love I love o
If I love ,I love oooo
Bae is cool
Bae is sweet
Bae dey treat me well
I nor go stop to do
Yeah
Ooooh Lago

Written by:
Ulogo Chukwunweike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find