Pillz - Eko

Oshodi ikeja
Wole kpelu change e
Mi o ni change o
Oya na
Super

Eko o
Eko lawa yi o
Eko o
Eko o
Eko akete lawo
Eko o
Eko o o

Call: ma je ko bale
Response : no go loose guard your self o brother o
Call: okay
Response : shine your eye
Shine your eye well well
Call: 2 seconds
Response : look well before you cross the road o
Ask questions make you no go lose o

Awon temi gara gan
Gara gan gara gan
Awon temi carry gan
Carry gan carry gan o

Eko o
Eko lawa yi o
Eko o
Eko o
Eko akete lawo
Eko o
Eko o o

Everyday na hustle
Everyday na money
Money money
Kowo kpe e o
Man get worries
Plenty worries o
Spiritual worries
Laye ti a wa o

Family dey wey go chop
Chikala dey wey go chop
People dem dey way go talk
Talk talk talk

Wi pe atikeke lotin pop
Ode tun kpokiri kpokiri po
Araye kosi nka ti wan le so o
To le jomi loju

Everyday is a happy day o
Tewore ko gbope

Awon temi gara gan
Gara gan gara gan
Awon temi carry gan
Carry gan carry gan o

Eko o
Eko lawa yi o
Eko o
Eko o
Eko akete lawo
Eko o
Eko o o

Call: ma je ko bale
Response : no go loose guard your self o brother o
Call: okay
Response : shine your eye
Shine your eye well well
Call: 2 seconds
Response : look well before you cross the road o
Ask questions make you no go lose o

Written by:
Tunji Akinnibosun

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Pillz

Pillz

View Profile
Back to Sender - EP Back to Sender - EP