Jarell Ebuka - The Fire

They say make you leave am go
You know say time dey go
You know see as your mates dey grow?
Them don leave you go
They say why you dey wate your time
Say make you fall in line
The little wey them know
Them go dey talk dey go
But the fire burning in your soul
It's a feeling they will never know
Give a damn of what they say or don't
I'll be damned if I will loose my soul
Keep burning take it to the top
Keep it burning don't you let it stop
For the feeling they will never know
What's the point if you just let it go
As you dey walk dey go
Them go dey talk dey go
Once you done blow dey go
Nah them wey go dey pursue oh
Say make you take your time
Nah them go fall in line
The little wey them know
Make them dey talk dey go
Heya
Me sef I too dey give them time
Me sef I too dey give them space
Me sef I too dey pay them mind
They won't see my face
Words on top of sheets
Snakes beneath my feet
Whisper me to sleep
The won't get to me
Cause the fire burning in your soul
It's a feeling they will never know
Give a damn of what they say or don't
I'll be damned if I will loose my soul
Keep burning take it to the top
Keep it burning don't you let it stop
For the feeling they will never know
What's the point if you just let it go
As you dey walk dey go
Them go dey talk dey go
Once you done blow dey go
Nah them wey go dey pursue oh
Say make you take your time
Nah them go fall in line
The little wey them know
Make them dey talk dey go
Heya
But the fire burning in your soul
It's a feeling they will never know
Give a damn of what they say or don't
I'll be damned if I will loose my soul
Keep burning take it to the top
Keep it burning don't you let it stop
For the feeling they will never know
What's the point if you just let it go
As you dey walk dey go
Them go dey talk dey go
Once you done blow dey go
Nah them wey go dey pursue oh
Heya

Written by:
Chukwuebuka Enujuba

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Jarell Ebuka

View Profile