Drem Tgi - Banger Glow

Yes oh I dey tell you
Wawa Ebonyi

We no dey do yahoo
Maga no dey pay
We no dey spray money
But we dey make money
For the hustle way
Na our game dey show
Na baba God dey bless
Jehovah e di egwu
My father you too much
We no dey do gossip
And God dey make US glow

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Heh Banger banger banger Glow
Yes oh Banger Glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so Yes oh

Some people go vex
Because we dey make
But we no get dem time
Cuz we dey busy ni
Sha dem dey busy too
Alhaji go 4 mecca
Come back with big belle
Pickin dey sick kwasoko
Iyawo nse ranu
Won mama to jo ka
But dem no fit touch us oh
Because we dey glow
Everything dey glow

My mama sef dey glow
My dada sef dey glow
My sisters dey glow
My brother dey glow
My paddy dey glow
My chairman dey glow
My auntie dey glow
My puppy dey glow
My watch dey glow
My day dey glow
Everything dey glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Hmmm ehhh

Banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

(Oh oh ohhhhhh oh oh)
Banger banger banger banger banger Banger banger banger banger banger banger

Banger banger banger Gloooowwww
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)

Written by:
Emmy Hikins

Publisher:
Lyrics © TUNECORE INC, O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Drem Tgi

Drem Tgi

View Profile