Jinny Savage - Sour

She say she no go sa ma kwu
If e no for my bankule
If I no get like otedola
If I no get like Adenuga
She say she no go kalagon'
But na we Dey run the city down
If na lie make you ask kewe
She go tell you how the thing Dey go
Aaaaaaaa
And She go give me romance
If I get the robbers
Say She go gree my format
Oooooooh
She go give me connect
To her friend e Jeneti
Wey Dey give and forget o

I go shawa you shawa you
Shawa you shawa you
Shawa you shawa you
Make I Sour you sour you
Sour you sour you
Sour you sour you

Opeke carry weight
Onume sweet like say she be shitor
Body heavyweight
She make a man e calculate
The body Vibrate
And if dem jealous anytime we pass around
You go say jeluwa
Abeg e leave am wa
Onume fine well well
She get weiting I like
The body makinwa
I no go fit to leave nwa
The body shine well well
She get weitin I like
The way your body talk nwa
I no go fit to leave nwa

I go shawa you shawa you
Shawa you shawa you
Shawa you shawa you
Make I Sour you sour you
Sour you sour you
Sour you sour you

Written by:
Sabastine Nwafor

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Jinny Savage

View Profile