Maleeq Souls - E Be You

E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price
E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price
Settle down settle down
Make I speak up from my heart o
Take your time take your time make you tell me what you want o
Me I no fit lie for u cos
Even music no fit take your place
Awon ore me say I don dey craze
Dem dey yimu yimu no Dey look their face o
Because I don tell you
Say e be you I want
And if you are not ready
Say make you let me know cos

E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price
E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price

Oh my baby
No go drive me crazy
I can never do you wrong
So baby no go do me wrong o
I no go hit you run
Because of you I sing this song o
Let me be the keys to your holder
I'll fight for you like a soldier
You no know, you no know say
You get You get files for my folder
Even if I no get shey you know say
I go make sure you Dey ohk

E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price
E be you wey dey my mind
Abeg no go fall my hand
Make you follow me go my side
Me I wan pay your bride price

Written by:
Soloman Olofu

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Maleeq Souls

View Profile